- Lyrics
- Album list
Erigga
-
Motivation
pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a and as i come with my red and red make dem give me chance you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a how e do u now as u don galala for inside azonto
Victor AD (Hook)
my biggest motivation na those wey elbow me lost a but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us
Erigga (verse 1)
see if e won burst na 2 seconds 3 too tay day break everywhere burst my woman pay this year we go give wahala problem where the girls dey use my benz take go toll them incase dem won dey assume na to spray the money anyhow like another man perfume if sars won jump i nicked follow dem watin dey happen officer me and u get problem old warri me nor bother nobody so nor dey bother me so hold this funds take press everywhere hard i know e nor easy bros even for hell fire now devil sitdown dey press respect who get but fear who never collect he first taking now there area take scatter street na general market u fit pick 2 suspension na hold on rough character
Victor AD (Hook)
my biggest motivation na those wey elbow me lost a but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us
Erigga (verse 2)
Find more lyrics at ※ Mojim.com see i dey lagos dem won turn the boy to house boy but oluwa no gree he too love the boy no joy my guy my guy no dey the street if trust dey then water for nor fit dey cook fish idle mind dey opposite devil workshop i no fit be apprentice i get work to chop i no dey proud about am but watin man go do pikin dey one side abi e nor go chop go school if mouth won tear make e tear finish the worst thing to happen to man na see finish when i die write say i try for my grave life na market and everybody here come trade omo the rubish when e be say my eyes don see even this water wey i cry e nor fit commot am i nor fit complain e join watin give me voltage tomorrow get belle witch nor fit abort am lie lie
Victor AD (Chorus)
pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance a and as i come with my red and red and make dem give me chance you wey nor know the way song take start dey hurry to dance a how e do u now as u don galala for inside azonto
Victor AD (Hook) my biggest motivation na those wey elbow me lost a but my biggest motivation na those wey say i no see food chop a i say my biggest motivation na those wey say hustle nor go pay my biggest motivation na those wey dey hate 2 seconds dem dey motivate us
Erigga (Outro)
omo na dey street be this o where landlord dey turn to ternant 2 seconds form big boy very soon u go dey chop reminant when dem say life na general market dem go dey give some people suspension, suspension na okere prison 4 years u dey wait like pension 2 seconds motivate urself mehn everybody with their motivation habeg still on collection confirmation na must habeg
-
|