- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
P-Square( psquare )
-
I Love You
Na today, e don dey Girl you know say me I no dey lie This is what you said to me You say your love no dey lie Say your feelings no dey die See me girl I dey cry eyah Oh no You say your love no dey lie oh See me girl I dey cry Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey You say your love no dey lie E don tey Make you tell your friends Wetin dey Girl you know say me I no dey lie She go talk say we go spend our life together She like me pass her own mother She prefer me pass her own father My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey very day that I saw you girl Girl, I knew that you were a playa Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie Girl, anytime I dey with you Girl, I feel you say you be witch o Make you get out of my sight Make you find your way Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT Na the same girl wey I see inside my best friend moto Oh no, no be so Girl, I don't need an explanation Girl why you dey tell lie Tell me really why you dey tell lie They talk say who say, she say that That she say that
Find more lyrics at ※ Mojim.com P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this She don kolo I swear nobody could believe the girl No be so REPEAT What sort of a life is this Which kind life wey be this Wey someone go dey fit struggle Dey hustle, dey bubble for jungle No be for double Na the same girl wey I hustle Na she be trouble Who be that babe wey dey fumble Make she go sef Why, why, why, why I go cry When I dey try She dey lie say her love no dey die So now baby tell me, who dey lie Make I tell you wetin I get for my mind Baby girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Hey yo, that was then But now girl, I don't need you no more Make you go, I don't need you no more REPEAT Girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't like you no more Girl, wetin I do you I dey try to let you know say I like you pass my Mama Girl, wetin I do you Make you go, I don't need you no more Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no REPEAT (till fade) Girl, I go die o Eh Ei, eh ei eh, oh no
-
|